Before nko, where Azonto wan come from? I dey help u dey promote our Ghana for here...I no write say na Naija o! Anyway...all na de same thing...you know see how Kukere sef take of